Dad: I learnt your WAEC result is out.
Son: Daddy u remember Chidi wey dey carry first for our whole schl ba? he failed. .
Dad: dats terrible,w at happened?
Son: U also remember Tosin wey dey tutor me 4 house ba? He failed too.
Dad: wats with d poor performance?
Son: Daddy I dunno,na so e b oh.
Dad: so hw was Ʊr result?
Son : haba daddy,if dem fail, wetin u expect, I be wizard?

No comments:
Post a Comment